album cover
ZERO (feat. FlexyChase)
130
Afro-Beat
ZERO (feat. FlexyChase) was released on October 31, 2024 by BSMG as a part of the album ZERO (feat. FlexyChase) - Single
album cover
Release DateOctober 31, 2024
LabelBSMG
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ayomide Richard Sekoni
Ayomide Richard Sekoni
Songwriter
Quadri Adewunmi
Quadri Adewunmi
Songwriter

Lyrics

Like that…
What are the chances of the life
Wetin be the reason
I dey grind for my right… like dat ?
Money Na power
We dey recharge
But e be like say the ghetto
Or the youths go decide
Dem Still hoping now
Long time and them no see am
All them these ones
E Dey hard to decide
E be luck some Dey wait for their life
Emi Jiji ti no ji o
I Dey thank eledumare I see you
I Dey grind on the low
I no fit stress for my life for owo
Even all the times when e be like I Dey try
Dem Dey push me to the side
Dem wan torture me life
Even all the nights when e be like I Dey grind
I Dey pray for my life
Dem wan cut off me life
Omo Omo I Dey find love omo
And I still lost it
She Dey one side
And I Dey Austin
TEXAS pelu Omo kan to Naughty
Still yet I Dey find all these money
Money been the cause
I been used to this shit
Ain't tripping bout these stuffs
That I lose to the mix ….. Hmmm
Agbalaba sope na my juice be the steeze
Fit to take a little while
E Dey stew… e Dey mix
Dem Still hoping now Oloun
Long time and them no see am
All them these ones
E Dey hard to decide
E be luck some Dey wait for their life
If e set E no set
Na me dem go blame anyways
So me steady here on my race
make my pikin no go dey say
Daddy what you doing when your mates are making mullar
I no go fit carry last
Cuz e sure for me
Tell me weting we never do for money
I no go fit run from God
All my life I've been on a rush
If e no set na me dem go blame
Carry my hustle for head me no shame
Emi Jiji ti no ji o
I Dey thank eledumare I see you
I Dey grind on the low
I no fit stress for my life for owo
Dem Still hoping now oloun
Long time and them no see am
All them these ones
E Dey hard to decide
E be luck some Dey wait for their life
Written by: Ayomide Richard Sekoni, Quadri Adewunmi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...