album cover
Shine
3,284
Hip-Hop/Rap
Shine was released on November 1, 2024 by 4703827 Records DK2 as a part of the album Numba 1 - EP
album cover
Release DateNovember 1, 2024
Label4703827 Records DK2
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Aima Daodu
Aima Daodu
Songwriter
Tolulope Akinlabi
Tolulope Akinlabi
Songwriter

Lyrics

Sympar number one let's go
Anywhere I go that means bros J go
One billion that one sef go
High for the ghost we don carry go
Rap game Peter Obi
We no stress, anything wey dem do no fit hold me
We dey start to disguise
Omo who be those guys, I no sabi those guys
Like hold on wait, okay
Living waters flow from my head, I go soon start ocean
Communion no be potion
Drink am every day like morning devotion
Tell me who dey disturb
Anytime wey dem talk na their time to disturb
I no fit drag, I no like commotion
But I pity anybody wey come against us
Word in my life too bright
Lummyyy on the track two nice
Thank God every day three times
Nobody can take my shine
Word in my life too bright
Lummyyy on the track two nice
Thank God every day three times
Nobody can take my shine
My shine, my shine
Nobody can take my shine
My shine, my shine
Nobody can take my shine
My shine, my shine
Nobody can take my shine
My shine, my shine
Nobody can take my shine
Nobody can take my shine
Nobody can take my shine
That shine too bright
Nobody can steal my vibe
Nobody can steal my vibe
That vibe too tight
We already started the game
Home advantage and fans are not taking it lame
You already know noticed the name
Lummyyy and Sympar, on ya lips we are keeping the name
We not hitting any breaks
We steady gassing up all the way up on our lane
We spread the word all o' the day
Signing off here cos yunno that's enough for the day
Take it back
More flows
Leave it on
Let's roll
Okay na
Tempo
Symparr
Sound code
Word in my life too bright
Lummyyy on the track two nice
Thank God every day three times
Nobody can take my shine
Word in my life too bright
Lummyyy on the track two nice
Thank God every day three times
Nobody can take my shine
My shine, my shine
Nobody can take my shine
My shine, my shine
Nobody can take my shine
My shine, my shine
Nobody can take my shine
My shine, my shine
Nobody can take my shine
Sympar, Number one
Sympar, Number one
Sympar, Number one
Sympar
Lummyyy, Number one
Lummyyy, Number one
Lummyyy, Number one
Lummyyy
Written by: Aima Daodu, Tolulope Akinlabi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...