album cover
ID.me
10
Worldwide
ID.me was released on November 13, 2024 by Ployco as a part of the album Baddies Love X - EP
album cover
Release DateNovember 13, 2024
LabelPloyco
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Major X
Major X
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Elijah Sunday
Elijah Sunday
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
TAKUMMANYO
TAKUMMANYO
Producer

Lyrics

Big
Big
Big X
More money is all I seek I no find watin no find me
Me wey just chop one, id me na you wan con Dey Id me
Shey you dey feel the steeze
Watin I do see na magical things
Connect to me like wifi
We no dey like do the right thing.
Oh na na na
Time na money I no dey joke
No food for lazy man you know
Poverty sef is not my own
Where casala dey, I dey move
Kilometer
Give them, give them meters.
Speedometer
Zoom zoom zoom like Usain Bolt
Mo wa kekere me no normal
Na money I Dey find undercover
No look down on me I’m not common
Because of money I fit jack you for collar
Salama Lekun
Walakum salam
See I come in peace
Na money I Dey chase
I no get time
Nobody should waste my time
Time na money I no dey joke
No food for lazy man you know
Poverty sef is not my own
Where casala dey, I dey move
Written by: Elijah Sunday
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...