album cover
Grateful
1
Afro-Beat
Grateful was released on November 12, 2024 by flowkidd-entertainment as a part of the album Grateful - Single
album cover
Release DateNovember 12, 2024
Labelflowkidd-entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
sheu ayomide aroworowon
sheu ayomide aroworowon
Songwriter

Lyrics

If we no be padi
Try not to talk about me
Cuz I gat feelings you see
So no come Dey bother me
I don't like to party
No be everyday be faji
Ówo lo le ba mi wì
So no come Dey bother me
As I
Dey my own o
Make i Dey understand o
People no nice o
Man dey on guard o
My brother no Dey cry o
Be grateful for your life o
People Dey die o
But you're alive o
Óluwa lo șe funmì
I no send nobody
I go get what I need
As I Dey on my knees
Ólu wa lo șe fun mi
I no send nobody
I go get what I need
As I Dey on my knees
Drop many songs and no body wan stream
Cancelled shows wetin man don see
For this life na so e be
People wey deserve am no Dey get their dream
How many times I wan Dey commit
Lost myself in an empty pit
Got friends who my enemy
Didn't even know who was real to me
Óluwa lo șe funmì
I no send nobody
I go get what I need
As I Dey on my knees
Ólu wa lo șe fun mi
I no send nobody
I go get what I need
As I Dey on my knees
Pray to jah make find my peace
Suicide thoughts don dey bother me
Move myself from bad energy
Told myself i should be a g
All we cry o
Dey on sight o
I Dey my mind o
Look into my eyes o
Óluwa lo șe funmì
I no send nobody
I go get what I need
As I Dey on my knees
Written by: sheu ayomide aroworowon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...