album cover
YOU BIG
4,190
Afro-Beat
YOU BIG was released on November 15, 2024 by CITYLID EMPIRE as a part of the album YOU BIG - Single
album cover
Release DateNovember 15, 2024
LabelCITYLID EMPIRE
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM164

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Chukwuemeka Nwaohuocha
Chukwuemeka Nwaohuocha
Songwriter

Lyrics

Talio goh
Power dey change over
E fit to dey sup for your side today
Tomorrow e go change over eh
Take am jeu jeu jeu jeu
Abobi lap closer
Why you go de form superpower
With your little steeze
Ewere oga ndi oga
So calm down
Take am jeu jeu jeu jeu
Oma mmee oma mmee
Baba God no go ever let
Some kind things take my joy away
Say na we dey don't play
Little little things no dey move me
Because if you big
You big abeg oh (oh)
You big abeg oh (iyeh)
We no small at all oh (oh)
We no dey lack oh
Now I'm feeling like
Tony Tony Tony Montana
Kotoo ilu ka
Tony Tony Tony Montana
Kwechiri ka
Tony Tony Tony Montana
Dey compose like
Tony Tony Tony eh
Now I'm feeling like
Tony Tony Tony Montana
Kotoo ilu ka
Tony Tony Tony Montana
Kwechiri ka
Tony Tony Tony Montana
Dey compose like
Tony Tony Tony Montana
Oma mmee oma mmee
Baba God no go ever let
Some kind things take my joy away
Say na we dey don't play
Chewing gum things no dey push me
Because if you big
You big abeg oh (oh)
You big abeg oh (iyeh)
We no small at all oh (oh)
We no dey lack oh
Eh if you don't big
You big abeg oh (oh)
You big abeg oh (iyeh)
We no small at all oh (oh)
We no dey lack oh
Now I'm feeling like
Tony Tony Tony Montana
Kotoo ilu ka
Tony Tony Tony Montana
Kwechiri ka
Tony Tony Tony Montana
Dey compose like
Tony Tony Tony Montana
Now I'm feeling like
Tony Tony Tony Montana
Kotoo ilu ka
Tony Tony Tony Montana
Kwechiri ka
Tony Tony Tony Montana
Dey compose like
Tony Tony Tony eh
Written by: Chukwuemeka Nwaohuocha
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...