album cover

Make You Giggle

Afro-Beat2024
album cover
Make You Giggle was released on November 2, 2024 by Ghost-Mode Records as a part of the album Ghost Mode
ReleasedNovember 2, 2024
LabelGhost-Mode Records
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Make You Giggle!
Hush there, was that a giggle?
E be like say I touch your heart small
With every word, I dey try figure
If na me wey go make you laugh at all
Girl, your smile na like morning sun
I be the one wey go make you fine
Open your door, make I wole inside your world
Sure I will keep that glow, you be my girl
Hush there, was that a giggle?
Do I make you giggle?
Did I just make you giggle?
Grrrrrrrrrr Girrrl, I guess I'm the guy after all
Me, your happiness for sure
Abeg make I wole inside Jor, Jor, Jor
With every moment, we go build this thing
In your heart, I go plant the sweetest seed
I dey feel say you go make my heart sing
Together we go shine, we no go need greed
Omo tobi, you dey make my heart tulle
With you, I go find my place for life
Hush there, was that a giggle?
Do I make you giggle?
Did I just make you giggle?
Grrrrrrrrrr Girrrl, I guess I'm the guy after all
Me, your happiness for sure
Abeg make I wole inside Jor, Jor, Jor
Girl, your smile shine like the morning sun
I go be the one wey go make you feel fine
Open your door, let me enter your world
I promise to keep that glow, you be my girl.
Written by: Mamuzo Edhebru-Bonny

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...