Credits
COMPOSITION & LYRICS
Ajayi Olayinka
Composer
Lyrics
So many girls don loose better guys because of their pockets
Some many girls don lose better girls because of punani
Wo ni won wa mi
I Dey my house chilling
If you no love me
Mama love me
That one na big blessings
Keep no hate in your heart
My brother you'll be fine
Keep no hate in your heart
My brother you'll be fine
The top is both for us
It's just a matter of time
Keep no hate in your heart
My brother you'll be fine
Under my canopy
I want peace of mind
I Dey on a low low
And I no want sorrows no more
Under my canopy
I want peace of mind
I Dey on a low low
And I no want sorrows no more
Say
She tell me f^ck off
When I never get shin gbai for my cupboard
Ah
Now I Dey chill like Bezus
Everywhere I go I Dey move with escorts
Say
I no Dey check their price list
When I wanna order anything that I want
Ah
Shot down the 02
Everybody shouting Bfresh till the sundown
Girl you know that
Dd Distance
Bad belle give me distance
Instance
For instance
I Dey for wheelchair
Will you be there for me oh my ****
Berlinda
Oh my ****
Omo kilode gan gan
Kilefe gan gan
Emi o kere ninu aye
Gbedu wey Dey burst brain
Gbedu wey Dey give ginger ah
You fit to lick finger
Oh no no
Keep no hate in your heart
My brother you'll be fine
Keep no hate in your heart
My brother you'll be fine
The top is both for us
It's just a matter of time
Keep no hate in your heart
My brother you'll be fine
Under my canopy
I want peace of mind
I Dey on a low low
And I no want sorrows no more
Under my canopy
I want peace of mind
I Dey on a low low
And I no want sorrows no more
Spread love
Dblins
Shori bo shenlo mm
Spread love
Tizzy
Shori bo shenlo
Parashoki
Shori bo shenlo
Spread love
Aremu for you
Written by: Ajayi Olayinka

