album cover
Jazz
7
Music
Jazz was released on November 13, 2024 by Crownballer as a part of the album Jazz - Single
album cover
Release DateNovember 13, 2024
LabelCrownballer
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM87

Credits

PERFORMING ARTISTS
COMPOSITION & LYRICS
Crownballer
Crownballer
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Crownballer
Crownballer
Producer

Lyrics

Baller tell you how the thing go
Hypnotizing with the way you move
Girl your body don put me in the mood
I know you like this girl i love it too
If no be you tell me wetin i for do
You always in my head girl I'm dreaming about you
People dey talk say this thing na juju
I no fit live this life alone without you
Girlie na you only you
Cause girlie don jazz me
Na me and you
I'll take you round the world baby choose
I say girlie don jazz me
Anything for you
If no be you tell me wetin i go do
Girlie don jazz me
Na me and you
I'll take you round the world baby choose
Girlie don jazz me
Them say na juju
But i don't mind baby anything for you
Girlie don jazz me
No be so e gats be
Tadadididadidieeee
Girlie don jazz me
Clear road!
She make the other girls all of dem mellow
Weather she black or she brown or she yellow
Swear me i no know
Cos i don blind and na you i go follow
Anywhere you wan go o
Say me i don loose my mind
Gonna waste no time
To make you mine
Jail me 50 years if loving you is a crime
If loving you is a crime
See your bum bum girl dey make the world go round
Since i met you my life don turn around
See your bum bum girl dey make the world go round
Since i met you my life don turn around
Cause girlie don jazz me
Na me and you
I'll take you round the world baby choose
I say girlie don jazz me
Anything for you
If no be you tell me wetin i go do
Girlie don jazz me
Na me and you
I'll take you round the world baby choose
Girlie don jazz me
Them say na juju
But i don't mind baby anything for you
Girlie don jazz me
No be so e gats be
Tadadididadidieeee
Girlie don jazz me
Girlie don jazz me
No be so e gats be
Tadadididadidieeee
Girlie don jazz me
Eyaahh yeeeeyeeahhh
Moni moma ba e lo
Iwo nikan baby moma ba e lo
Moni baby jalo
Iwo nikan baby moma ba e lo
Ahhhh yeehhyeehhh
Rahhhh
Moni moma ba e lo
Idadindidindin moma ba e lo
Written by: Crownballer
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...