album cover
Omote
25
Afro-Beat
Omote was released on January 1, 2017 by Independent as a part of the album Omote - Single
album cover
Release DateJanuary 1, 2017
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Omeyo
Omeyo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Femi Avwerosuo Oboro
Femi Avwerosuo Oboro
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
OzDBeat
OzDBeat
Producer

Lyrics

(Listen to this sound)
Abunka
Wo ye wo ye wo oh
Wo ye wo ye wo oh
Wo ye wo ye oh oh oh
It's Omeyo, hmmm
Omo toh fine
You be like my mama oh
I fall for you, you make dey mara oh ye
People sey i make mistake to love you
Oh no no no
Egwolo me, aye me ki ro dodo
Tell me where you dey oh oh
Omote oh omote oh
Have been waiting for you
Omote oh omote oh
Tell me where you dey oh oh
Omote oh Omote oh
Have been searching for you uh
Omote oh omote oh ye
You stay with me when i broke
Girl i no go use dey joke
We go born ejima and our life no go yeye
E be your love oh me i want
As the money dun dey come
Oya folo me go make we chop
Buy you everything wey you want
Tell me where you dey oh oh
Omote oh omote oh
Have been waiting for you
Omote oh omote oh
Tell me where you dey oh oh
Omote oh Omote oh
Have been searching for you uh
Omote oh omote oh ye
Heyeheyhey
Girl you scata my head, you scata you my head
Make i treat you like a omomo carrry you like e omomo
Omo toh fine
You be like my mama oh
I fall for you, you make me dey mara oh
People sey i make mistake to love you
Oh no no no
Egwolo me, aye me kiro do do
Tell me where you dey oh oh
Omote oh omote oh
Have been waiting for you
Omote oh omote oh
Tell me where you dey oh oh
Omote oh Omote oh
Have been searching for you uh
Omote oh omote oh ye
Written by: Femi Avwerosuo Oboro
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...