album cover
One day
1,752
Afro-Beat
One day was released on November 20, 2024 by 1990 Records as a part of the album Big Vibes the EP - EP
album cover
Release DateNovember 20, 2024
Label1990 Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM122

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Chukwuma Innocent Mgbokwere
Chukwuma Innocent Mgbokwere
Songwriter

Lyrics

Only one day only one day oo
No Dey complain
No Dey complain
Sho le jade
Kole jade o
Oh raba ba
Bros Abeg
Making my money
Keep making my money
So if anybody
Start be acting funny
Try impress them daddy
Try to get the girls
Without making the money
Na red
Anything you do
Collect your money
So Make anybody
No dey try to whine you
Dem be acting funny
Make you no panic
Dey hustle your money
My bros abeg
Wey my share
Wey my bar?
Drop my fears
I no go fear
This na things
Wey dey heal my soul
I wan buy gold patek
Check my Benz
If I foh
Make I bend
I no dey hear
The thing you dey do
Dey burst my brai brain brain
Only one day only one day oo
No Dey complain
No Dey complain
Sho le jade
Kole jade o
Oh raba ba
Bros Abeg
Written by: Chukwuma Innocent Mgbokwere
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...