Credits
PERFORMING ARTISTS
MoRich
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Duncan Mighty
Composer
George A Bernard
Composer
David Ekarika Essien
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Joseph Akpan
Producer
Lyrics
[Intro]
Onye na-eri awọ rikwa akịdị
Ono no-no, chop life
Before life chop you
Ọ bụ Wene Mighty na MoRich
[Verse 1]
Obo ra kpo na wa
Ye ra kpo na je dey go
Dey go, go, go
Today fit be your turn
Mhmm
Tomorrow fit be my own
And na so we e be
Me I no dey waste time
No no
'Cuz the party dey come dey go
Oya come dey go go
When e reach my turn
I go demo dey denge pose
Denge denge dey pose
[PreChorus]
Make you no mind o
All the many things wey dey involve o
No mind dem
Today be your turn
Tomorrow go fit be my turn
Omo na so oo
Akpona yo wo wa
Ye rakpona, just dey go jeje o
Jeje Jejeje je
Oniovo me eh
Igho tcha, igho tcha
[Chorus]
Iyo, iyo, yo yo yo
This life e sweet
Iyo yo yo
Iyo, iyo, yo yo yo
This life e sweet
Iyo yo yo
Ụwa aa chịgha achịgha o
[Verse 2]
Telling me, telling me
Why man no go bubble? Hmm
When man don hustle o
Akwa Wene about to go to shuffle ohh, eiii
If you get e money shop e life, ote
If you get e girl shop e girl, ote
If you get e bubble, bubble life, ote eiii
Gugu gu gu gu, iyeei
[PreChorus]
Make you no mind o
All the many things wey dey involve o
No mind dem
Today be your turn
Tomorrow go fit be my turn
Akpona yo wo wa
Ye rakpona, just dey go jeje o
Jeje Jejeje je
Oniovo me eh
Igho tcha, igho tcha
[Chorus]
Iyo, iyo, yo yo yo
This life e sweet
Iyo yo yo
Iyo, iyo, yo yo yo
This life e sweet
Iyo yo yo
[Outro]
Ọkwa Wene Mighty, MoRich
And you know sey dem no reach
Omo chop life
Before this life go chop you
Ono no no
Written by: DUNCAN WENE MIGHTY, David Ekarika Essien, George A Bernard

