album cover
Confirm
album cover
Confirm was released on December 22, 2023 by Lankard as a part of the album Confirm - Single
December 22, 2023
LabelLankard
LanguageEnglish
BPM113
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Em Blazy Blazy
I'm lankard
Yebo
She said she from buguma
Said she like Cucumber
Say the way I chuck my thing I be chuckuma
Awilo ko ko mba Yebo!
Sex in a Range Rover
She say make I take over
And any other guy in her list
Is a game over
She say I be stake holder
Wetin I done do wey them never
Confirm
All my lifestyle and my music
Confirm
All the whole time I was working
Confirm
Just go tear slip no sleeping
Surugede bu Egu Ndi confirm
I Dey trend without tunde
Now she wan to love me today
She said it's Lankard all the way
Yebo see na
Osobulem o osobulem o
Osobulem o osobulem o
Osobulem o osobulem o
The things you Dey do osobulem o
Osobulem o osobulem o
Osobulem o osobulem o
Osobulem o osobulem o
Yebo
Twinkle twinkle little star
How I wonder what you are
See your mini Skirt
You Dey do like you be Ayra Starr
What you want?
What you like?
Tell me so make we no fight
Million naira play
I Dey Game
Wetin I done do wey them never
Confirm
All my lifestyle and my music
Confirm
All the whole time I was working
Confirm
Just go tear slip no sleeping
Surugede bu Egu Ndi confirm
I Dey trend without tunde
Now she wan to love me today
She said it's Lankard all the way
Yebo see na
Osobulem o osobulem o
Osobulem o osobulem o
Osobulem o osobulem o
The things you Dey do osobulem o
Osobulem o osobulem o
Osobulem o osobulem o
Osobulem o osobulem o
Yebo
Confirm
Confirm
Written by: Prince Joe Chibuike
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...