Music Video
Music Video
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Goodness Chukwuka Godstime
Songwriter
Ugochukwu Stephen Ahiakwo
Songwriter
Lyrics
Life never hit me hard like this before
Had to stand right had to hustle cause I no wan fall
Na personal personal race I dey run
All my closed blessings turn to open doors
The hustle sef is real
The hustle sef is real
Life could've fuck me up but I no dey gree na real OG's I get and na them be my team
We get target and we go reach the peak
The hustle sef is real
The hustle sef is real
Life could've fuck me up but I no dey gree na real OG's I get and na them be my team
We get target and we go reach the peak
Na personal race
Na personal race we dey run for this life my brother e no get as e be
Na personal race
Na personal race we dey run for this life my brother e no get as e be wey e never be before oh o
Growing up in a jungle
My mama raised me well not to fumble stay humble no grumble no matter the struggle
But when police come we take off me and my guys despite say we no dey look for trouble
We been pushing P behind the scene
You wan see were men just dey juggle the hustle
The puzzle tight nobe might nobe muscle
Although I'm not a thug but I pull it up nicely
Frown on my face so I had to move sharply
To brighten up my face I had to take some brownies
Don't care what they say them go judge you blindly
I can't kill myself if you're not feeling the rhythm
You can fvck yourself I mean to say it politely
Am just a young boy on a mission to find myself
Calculating my maths making sure say e go set
Na personal race
Na personal race we dey run for this life my brother e no get as e be
Na personal race
Na personal race we dey run for this life my brother e no get as e be wey e never be before oh o
Hmm my brother nothing be the thing
All my moves are intentional
We dey make money e dey vex una
Written by: Goodness Chukwuka Godstime, Ugochukwu Stephen Ahiakwo


