album cover
Makaranta (feat. Gloccboy)
13
Hip-Hop/Rap
Makaranta (feat. Gloccboy) was released on November 8, 2024 by Independent as a part of the album Drillmatic (feat. Gloccboy) - Single
album cover
Release DateNovember 8, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM65

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bushman_vibez
Bushman_vibez
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Eric Ezekiel
Eric Ezekiel
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Espeevibez
Espeevibez
Producer

Lyrics

Espee got da vibe
Make i smoke one tie and make a hit on a low
Mami water carry me for this river dey go
When I been dey for sapa dem sideline me for bush
As na only me get myself na why I must to dey push
Life na makaranta you go learn lesson
Dem no dey tell person
Serve us the beer,merci
Dem no fit know the genesis
They no be blood dem be frienemies
But I no go judge person
Na me be their remedy
No cheap cruise allowed my premises
I follow who know road
Wetin dem gimme na colos
Man a keep it on a low
I rather lock up like Tokuz
Wetin I give you
Na wetin I get,make you no vex
Wetin I get,na wetin I give you
No reason me less
I can never settle for less
No be you I come to impress
Life na give and take like puff pass
Na when I use my head I come pass
I just dey calculate
I gas to further we dey pamutate
Money no dey circulate
Even sapele water don cost e con de hard to marinate
Eh I'm back again
I'm giving them back to back
These opps de talk
They rapping capping
Never seen a man in a black bentega
Fresh and lit n getting cash
Never let your wifey come to my AP
Finna treat her just like a baby
Some many cats and these and that
Seven figures in my account
I dey for the streets but the gang no joy
We no get shi shi we no get coin
Remain small I for don carry gun
Now we pull up in a benz convoy
Shout out to my guy tantan FX
My guys dey grind voltage on check
We dealing with paper and staking checks
I traded boots for the mic
But still I came good like the Nike
Any time I shoot it's a strike
They watching my news cause am hyped
Shey u know say shoes get size
Pardon my mood no be pride
Even if I lose na lose-guard
Dem no fit stop my period like pad
My mummy dey send me gift and na card
I no fit run out of steam cause am hot
Small boy wey dey steal meat for pot
If u bet against me e go cut
It can only get hard till e burst
Where I for be if no be God O
Am on my way to the top
We running federal like the opps
Plenty bannies don dey come close
Cause dey falling in the love with the coco
Make i smoke one tie and make a hit on a low
Mami water carry me for these river dey go
When I been dey for sapa dem sideline me for bush
As na only me get myself na why I must to dey push
Life na makaranta you go learn lesson
Dem no de tell person
Serve us the beer,merci
Dem no fit know the know the genesis
They no be blood dem be frienemies
But I no go judge person
Na me be their remedy
No cheap cruise allowed in my premises
Praaaa
Written by: Eric Ezekiel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...