album cover
AGBADA
59
Afro-Beat
AGBADA was released on November 20, 2024 by Zerti as a part of the album AGBADA - Single
album cover
Release DateNovember 20, 2024
LabelZerti
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM87

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Ogechukwu
Emmanuel Ogechukwu
Songwriter

Lyrics

When you no too talk
When you no too talk
When you no too talk
When you no too talk
When you no too talk dem go think say you stupid
When you talk too much dem go try see you finish
You no show love why you calling me cupid
I no wan vex just play me fela kuti
If I tell you my story you no fit relate
Nyash and bobby e no be the same
My grace and your grace e no be the same wait
How do snitches call you brother with the same face ehn
If I wear agbada
E no mean say me I no dey face palava
Be like I don do things wey pass my helper
Make him no come try to push my ladder
You see
Everyday wahala
Different tales we go tell paddy man
But me no come this life to dey look calender
If you no play me beat me I go do a cappella
I'm always telling me
I'm gonna make it but
You see my sanity
I do not play with that
All this na vanity
But I must get the bag
They're gonna hear of me
It is my turn to shine
I'm always telling me
I'm gonna make it but
You see my sanity
I do not play with that
All this na vanity
But I must get the bag
They're gonna hear of me
It is my turn to shine
Be careful how you somersault
Panadol
No be wetin you go drink for spinal cord
You Paranoid cause sapa touch you you dey see your mate dey ball for sharaton
Now you'll do anything just make the girls dem call you para boy
Yeah
Make you no think am
Try to steadfast
If life na fifa
You suppose play
From back
Even your players
They can be dangerous
Oh lord come save us
Dem wan dey push attack
Yeah I know they care less
No money then there's no monifere
But nothing dey shele
See I fear not
Nobody fit come against me because I get God
See this road I'm in
Pray to jah make him no leave me for this road I'm in
Don't stop protecting me
From this Blood sucking wolfs in a sheep clothing
If I wear agbada
E no mean say me I no dey face palava
Be like I don do things wey pass my helper
Make him no come try to push my ladder
You see
Everyday wahala
Different tales we go tell paddy man
But me no come this life to dey look calender
If you no play me beat me I go do a cappella
I'm always telling me
I'm gonna make it but
You see my sanity
I do not play with that
All this na vanity
But I must get the bag
They're gonna hear of me
It is my turn to shine
I'm always telling me
I'm gonna make it but
You see my sanity
I do not play with that
All this na vanity
But I must get the bag
They're gonna hear of me
It is my turn to shine
Written by: Emmanuel Ogechukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...