album cover
CHOSEN
album cover
CHOSEN was released on November 27, 2024 by DANNIÉWURLD as a part of the album CHOSEN + AVALAY - Single
ReleasedNovember 27, 2024
LabelDANNIÉWURLD
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

In this life I believe I'm Chosen
God don bless me so no more jonzing
Back in the days dem they hate on me
So I guess I go show dem something
It's been a long time coming my brother
So if you see me don't bother
Temi ada
In order
You know I do it like no other
Aje
Dem go nominate me
24/7 I go drive dem crazy
Tryna make my mama proud on a daily
Tryna make my mama proud on a daily
In this life I believe I'm Chosen
God don bless me so no more jonzing
Back in the days dem they hate on me
So I guess I go show dem something
In this life I believe I'm Chosen
God don bless me so no more jonzing
Back in the days dem they hate on me
So I guess I go show dem something
I'm Chosen
Something dey do me for body
Hold me
Yeah I'm Chosen
I'm Chosen
Something dey do me for body
Hold me
I am Chosen
Yeah I'm Chosen
I no fit calculate the ngege
Wey dey make you dance e the legbegbe
And if you calculate e my sempe
You no go understand because I'm chosen
I'm Chosen
(Hmhm)
I'm Chosen
(Hmmm)
I swear I'm Chosen
No jonzing
In this life I believe I'm Chosen
God don bless me so no more jonzing
Back in the days dem they hate on me
So I guess I go show dem something
In this life I believe I'm Chosen
God don bless me so no more jonzing
Back in the days dem they hate on me
So I guess I go show dem something
I'm Chosen
Something dey do me for body
Hold me
Yeah I'm Chosen
I'm Chosen
Something dey do me for body
Hold me
I am Chosen
Yeah I'm Chosen
I no fit calculate the ngege wey
Wey dey make you dance e the legbegbe
Written by: ADETOMIWA DANIEL OLOWOPOROKU, EHIOZOJE CARLTON IRIOBE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...