album cover
Thoughts By 12am
album cover
Thoughts By 12am was released on December 5, 2024 by Psamuel as a part of the album If I Made An EP - EP
December 5, 2024
LabelPsamuel
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

(Guy, guy, who are you and how do you do what you do?)
(Shesh! Omo, omo!)
Wavey
(Ogo, Halle)
Hmm, hmm (Halle)
Yeah, many many things wey dey bother man head
So I stay on my grind I—
I no fit jealous my fellow man
God forbid you see me hate on a brother
Remember we dey pray to Jah
Make everything nice, everything balance sẹ
So tell me now, wetin you go gain if you no gree show me the way
Ogo, Halle
Say God no be man 'cause ayé mà níkà
Dem for don whine me tire sẹ
Bíi tyre sẹ
Ogo, Halle
Say God no be man 'cause ayé mà níkà
Dem for don whine me tire sẹ
Bíi tyre sẹ
I don dey overthink again, walahi
Finding my peace of mind
I'm getting high tonight
Craving my peace of mind
I don dey overthink again, walahi
Finding my peace of mind
I'm getting high tonight
Craving my peace of mind
So lately, I been tryna stress less
My baby, she tell me make I cool my chest
She say everything go palash, e go make sense
But all the pressure alone no fit make a man rest
I cry to the Lord, tell am make e come save me
Help me and Astro with L3VI and BV
People go think say the struggle e easy
Bless my enemies, dem be part of my story
Ogo, Halle
Say God no be man 'cause ayé mà níkà
Dem for don whine me tire sẹ
Bíi tyre sẹ
Ogo, Halle
Say God no be man 'cause ayé mà níkà
Dem for don whine me tire sẹ
Bíi tyre sẹ
I don dey overthink again, walahi
Finding my peace of mind
I'm getting high tonight
Craving my peace of mind
I don dey overthink again, walahi
Finding my peace of mind
I'm getting high tonight
Craving my peace of mind
Written by: Ayomiposi Odebode
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...