album cover
Weed
19,697
Afrobeats
Weed was released on November 26, 2024 by Dvpper Digital as a part of the album Shakur
album cover
AlbumShakur
Release DateNovember 26, 2024
LabelDvpper Digital
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM76

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Songwriter

Lyrics

[Verse 1]
What do you mean?
I don't know where am in
Smoking nature I’m in love with that trees
I love 2sum sometimes I do the 3
Street OT e no be school degree
So I decree, success Inna mi life
Me no want trouble at all Inna me yard
Roll one, tie one, pass to your jiggy make light am
[Verse 2]
Oh weed if e no good for your brain, quit
Mọja mọsa for another day weed
If e no settle for your brain
Ma fa Colorado ko ma lọ ba wọn ṣile ya
Pididi pidi pada eh yaa weed
Ganja brother wey carry inhaler o, quit
Life na exam make I no fail am
Ma fa Colorado ko ma lọ ba wọn ṣile ya
[Chorus]
Smoke some weed
It makes everything better
Be like medication, early morning ma fa mẹta
Steady meditating, I no hear what you dictating
Only fact I be stating you know
You know o, wetin elderly see
Pikin no go see, even if e climb, on top apoti
I'm seeing everything, only bad energy, bad man no fit see
[Chorus]
Smoke some weed
It makes everything better
Be like medication early morning ma fa mẹta
Steady meditating
I no hear what you dictating
Only fact I be stating you know
You know o, wetin elderly see
Pikin no go see, even if e climb, on top apoti
I'm seeing everything, only bad energy, bad man no fit see
[Verse 3]
What do you mean?
I don't know where am in
Smoking nature I’m in love with that trees
I love 2sum sometimes I do the 3
Street OT e no be school degree
So I decree, success Inna mi life
Me no want trouble at all Inna me yard
Roll one, tie one, pass to your jiggy make light am
[Verse 4]
Oh weed if e no good for your brain, quit
Mọja mọsa for another day weed
If e no settle for your brain
Ma fa Colorado ko ma lọ ba wọn ṣile ya
Pididi pidi pada eh yaa weed
Ganja brother wey carry inhaler o, quit
Life na exam make I no fail am
Ma fa Colorado ko ma lọ ba wọn ṣile ya
[Chorus]
Smoke some weed
It makes everything better
Be like medication, early morning ma fa mẹta
Steady meditating, I no hear what you dictating
Only fact I be stating you know
You know o, wetin elderly see
Pikin no go see, even if e climb, on top apoti
I'm seeing everything, only bad energy, bad man no fit see
Written by: T.I BLAZE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...