album cover
OVERLOAD
136
Afro-Beat
OVERLOAD was released on December 15, 2024 by High Tab Entertainment as a part of the album OVERLOAD - Single
album cover
Release DateDecember 15, 2024
LabelHigh Tab Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Victor Chinedu Ogbuigba
Victor Chinedu Ogbuigba
Songwriter
Fortune Chinedu Echem
Fortune Chinedu Echem
Songwriter

Lyrics

No go overlook, I carry overload
And the blessings I carry na double overdose
Wake up for morning, thanking God for all the blessing
Yahweh tumble any person wey go try come do me dirty
Se o ngbo mi
Awon temi who wan come try me?
When I dey for gutter nobody been send me
Now I get money now dey wan dey come find me
Come find me
Shey you wan whine me
That your doings no concern me
Shey you dey hear me
Its God timing
Na the money dey ginger me
Ginger me
Better check the time
No go too Tay dem go realise
That I'm a star
Dey know I'm a superstar
This light of mine Imma let it shine
Let it shine
Oohh
No go overlook, I carry overload
And the blessings I carry na double overdose
Wake up for morning, thanking God for all the blessing
Yahweh tumble any person wey go try come do me dirty
I never start I don dey go far
Now every show dem go dey confirm
And now we balling like Rona
We give accolade to the Most High
Now dem dey see me for the Rover
We sipping Henny with no chaser
I no get time for any hater
I just focus on the paper
Better check the time
No go too Tay dem go realise
That I'm a star
Dey know I'm a superstar
This light of mine Imma let it shine
Let it shine
Oohh
No go overlook, I carry overload
And the blessings I carry na double overdose
Wake up for morning, thanking God for all the blessing
Yahweh tumble any person wey go try come do me dirty
OUTRO…
Written by: Fortune Chinedu Echem, Victor Chinedu Ogbuigba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...