album cover
Yimika
6
Alternative
Yimika was released on November 22, 2024 by Tan's Record as a part of the album Yimika - Single
album cover
Release DateNovember 22, 2024
LabelTan's Record
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM71

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Okoh Success Miracle
Okoh Success Miracle
Songwriter
Abidemi Musa
Abidemi Musa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Meerharmix
Meerharmix
Producer

Lyrics

One man shii is another man like
Am not fine don't you trust my smile
God knows all allahu Allam
Allhamdulilahi even though is still bad
Risk all of my chance ima sweat for the bag
Life ain't easy I told you all in my verse
Agbomi totadi seyin agbara lolo muwa
Enifojudimi no fit stand any chance
Smoke my j left my worries
Na me know where body Dey pain me
Na me how People Dey shame me
You no fit leave me like this ashedami
Agbe ton gbere yika
Magbelo kire yimika
Odun yii ogbudo fomija
I wan Dey happy all my life
Ila orun gusu ati arinwa
Blessing on blessing plenty shedda
Kaiye makodi aimoshey siwa
Make people Dey feel am
Ogooluwa dem no believe am
As I never get money dem Dey beef am
The light wey Dey shine dem no fit kill am
Smoke my j left my worries
Na me know where body Dey pain me
Na me how People Dey shame me
You no fit leave me like this ashedami
Temi bati dawa,
kosohun temi o lefidara
Na to try things wey pass my power
Temi bati dawa,
kosohun temi o lefidara
Na to try things wey pass my power
Written by: Abidemi Musa, Okoh Success Miracle
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...