album cover
Whine down
Afro-Pop
Whine down was released on August 16, 2024 by BadBoeShizee as a part of the album "far from home" (ep) vol1 - EP
album cover
Release DateAugust 16, 2024
LabelBadBoeShizee
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM190

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Seyifunmi Olaoke
Seyifunmi Olaoke
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
wiss the wizard
wiss the wizard
Producer

Lyrics

Shizee
Yeehhhh
Ohhh GOD!
Your baka na banger oun jami laya
Mio le mu mora ahhh
I gat to cast am so all my **** fit know if anything later sup na
And I love your sister I get original charger lemme they charge her ahh
Seh she know go cast am (oh no)if I give her koba hope say she no go japa ahh
Whine whine down for me bad boy lawon temi npemi
Moi gbo paa tinba mu Hennessy if I catch you ma fieh seh esin ni
Whine whine down for me bad boy lawon temi npemi
Moi gbo paa tinba mu Hennessy if I catch you ma fieh seh esin ni
If I catch you ma fieh seh esin ni,(if I catch you!)
Magbe eh loh far baby kilo funmi fa? Ahhh Jah eli jah
Omo yii bad set awon Mohbad I swear kogbo paa she wanna gba owo but kofe doko oh
Why you gone do like that? Baby don't do that
You know the matter ahh eko lawa
Your baka na banger oun jami laya
Mio le mu mora ahhh
I gat to cast am so all my **** fit know if anything later sup na
And I love your sister yeh I get original charger lemme they charge her
Seh she know go cast am (oh no)if I give her koba hope say she no go japa ahh
Whine whine down for me bad boy lawon temi npemi
Moi gbo paa tinba mu Hennessy if I catch you ma fieh seh esin ni
Whine whine down for me bad boy lawon temi npemi
Moi gbo paa tinba mu Hennessy if I catch you ma fieh seh esin ni
Oya whine that ukwu iwo ni ma baku and I go smoke you like banku
You they make me they feel good yeh! fine boy no pimples and I love your nipples
If you carry me debe maa sope many boys they toast you but I don't care I don't care my babe
I go happy if you carry me debe eh
Whine whine down for me bad boy lawon temi npemi
Moi gbo paa tinba mu Hennessy if I catch you ma fieh seh esin ni
Written by: Seyifunmi Olaoke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...