album cover
Soweto
135
Music
Soweto was released on December 1, 2024 by Independent as a part of the album Gracefied - EP
album cover
Release DateDecember 1, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Martin Austin
Martin Austin
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Martin Austin
Martin Austin
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Enobeatz
Enobeatz
Producer

Lyrics

Wavy
Ah ah ah
Ah ab ah
Free me
So we to
E'lo ni pounds kuwait o
Wire btc Wetin be rate o
I no fit carry last for this eko
Ah
No hate o
Keeping my real love no fake o
If you Dey sleep make you wake o
Sheboluwa lon se to
Ahhh
No body holy holy now
Life tough i swear I no go lie
Sho ye eh
Everybody get sacrifice
Before you judge Sey you realize
No body holy holy now
Life is tough i swear I no go lie
Sho ye e
Everybody get sacrifice
Before you judge Sey you realize
Ah ah ah
All the struggles pains just to make the pay
Carry my cross and cutting every chain
Facing my fears me I no go runaway
Eh eh
Hey ye ye
When life choking I wanna suffocate
We paid the price to see that we safe
Plenty more more successs on the way
Eh eh
Eh ye ye
If mama call me she dey cry
Oh mama mi no cry
Oh me I no go fail o
Her prayer no let me loose my way
I'm giving what it take
Somebody say nah grace o
But I got call dealer
To bring my dinner
Them call me sinner
No body holy my ****
Even pastor be sinner
Nah personal thing
Ah ah ah ah
So we to
E'lo ni pounds kuwait o
Wire btc Wetin be rate o
I no fit carry last for this Eko
Ah
No hate o
Keeping my real love no fake o
If you Dey sleep make you wake o
ShebOluwa lon se to
No body holy holy now
Life tough i swear I no go lie
Sho ye e
Everybody get sacrifice
Before you judge Sey you realize
No body holy holy now
Life is tough i swear I no go lie
Sho ye e
Everybody get sacrifice
Before you judge Sey you realize
Ah ah ah
If I jam maye wey go press hunred meters
But we still grinding for the big bag
Ah is time for me to shine
Ah ah ah ah
Them call me fool
When we grinding from the way back
Real life you no fit fake am
E be like say na me do pass
Ah ah ah ah ah
No wait o
No wait o
Until them celebrate o
I don worry since I activate o
I see the blessings and i appreciate o
No hate o
Keeping my real love no fake o
If you Dey sleep make you wake o
ShebOluwa lon se to
No body holy holy now
Life tough i swear I no go lie
Sho ye e
Everybody get sacrifice
Before you judge Sey you realize
No body holy holy now
Life is tough i swear I no go lie
Sho ye e
Everybody get sacrifice
Before you judge Sey you realize
Ah ah ah ah
Written by: Martin Austin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...