album cover
Sambisa
216
Afro-Beat
Sambisa was released on September 16, 2024 by Independent as a part of the album Trenchbaby; Ghetto Preacher - EP
album cover
Release DateSeptember 16, 2024
LabelIndependent
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM87

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Halver
Halver
Performer
Ed Orima
Ed Orima
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Jesse JonnyJoe
Jesse JonnyJoe
Composer
Ed Orima
Ed Orima
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
EVUL
EVUL
Producer

Lyrics

Ah, ah, ah, ah, hm
Yeah, yeah, yeah, yeah
I dey face my fears, I dey fight demons
I suppress am with liquor, abobi see temptation
Wetin man eye see no feelings no emotions
Numb my pain with pills and potion, shey you dey feel my vibration
When I dey for sambisa (where dem been dey)
Fight for freedoms madiba (where dem been dey)
Now, I chill in Ibiza (where dem been dey)
With this fine, fine chikala (where dem been dey)
When I dey for sambisa (where dem been dey)
Fight for freedoms madiba (where dem been dey)
Now, I chill in Ibiza (where dem been dey)
I dy chill with chikala (where dem been dey)
Who God don bless, say, no man can curse
Tell dem me I take am by force
Emi Lokan is my turn, so me I no dey do soft, soft
Who be that bagga wey one stand, wey one cause road block
Wey just want a matter to dey suffer, wey one send a man to slum
Wey one push a man to the corner
Nobody knows tomorrow (nobody knows tomorrow)
Na who don see tomorrow? (Na who don see tomorrow?)
Na who don see am before? Shey you don see am before?
Shey you don see am before? Shey you don see am before?
So why you come dey form robocop for the matter
Beans and bread no be bread and butter
Carry your cross as you carry my matter
Carry your cross as you carry my matter
When I dey for sambisa (where dem been dey)
Fight for freedoms madiba (where dem been dey)
Now, I chill in Ibiza (where dem been dey)
With this fine, fine chikala (where dem been dey)
Say, who God don bless, say, no man can curse
Tell dem me I take am by force
Emi Lokan is my turn, so me I no dey do soft, soft
Who be that bagga wey one stand, wey one cause road block
Wey just want a matter to dey suffer, wey one send a man to slum
Wey one push a man to the corner
Written by: Ed Orima, Jesse JonnyJoe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...