album cover
Living
11
Afro-Beat
Living was released on December 6, 2024 by Boy with D Jingle as a part of the album Living - Single
album cover
Release DateDecember 6, 2024
LabelBoy with D Jingle
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
El Vibes
El Vibes
Other Instrument
COMPOSITION & LYRICS
Olapade Ayorinde Ayodeji
Olapade Ayorinde Ayodeji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
El Vibes
El Vibes
Producer

Lyrics

Living oh…Living Living oh
See I no dey blow trees Brother…
I no dey smoke no weed oo
Never will i pop some pills
Koju ma ribi
Make dem no miss me
I dey pity my Kidney
I no dey mind wetin dem talk
Na wetin I know I dey chop
Peer pressure no dey catch me gan
Dem lifestyle no entice me Joor
Am just living
Living Living oo
Living oh…Living Living oh
Am just living
Living Living oo
Living oh…Living Living oh
Awon kon lo Nigba kan ri
Won mo **** kan ri
Shebi **** ta n wi
Copy whole personality
You dey seek validation
Omo Pastor sha gbo lo
When you enter this Lagos?
Remember Drug no be Big Boys
O fe Igbo, make e no turn you addict
Ogbeni O, maje ki colos payin
O fe Igbo, make e no turn you addict
Ogbeni O, maje ki colos payin
Am just living
Living Living oo
Living oh…Living Living oh
Am just living
Living Living oo
Living oh…Living Living oh
Living Living oo
Living oh…Living Living oh
Living oo
Living oh…Living Living oh
Living Living oo
Living oh…Living Living oh
Am just living…living living oo
Living oh…living living oh
Am just living…living living oo
Living oh…living living oh
Am just living…living living oo
Living oh…living living oh
Written by: Olapade Ayorinde Ayodeji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...