album cover
Delilah
174
Afro-Beat
Delilah was released on December 1, 2024 by UMIJam as a part of the album Delilah - Single
album cover
Release DateDecember 1, 2024
LabelUMIJam
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rollins RML
Rollins RML
Performer
Collins Erete
Collins Erete
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Collins Erete
Collins Erete
Composer

Lyrics

Steady Banger
Creed d boy
Shebi dem tell you say make you no go dey do,
Chorus
Omo make you hello hello me,
I’d be running running to you,
Coming coming through,
Many wey won do me corny too,
I don busti my liver,
From St Maria,
Down to my lavi da,
First Verse
Oluwa save my soul from fire,
On the road,
I’m going further,
The doctor said clear your liver,
They tell me the truth bitter,
You go fall down fall down flat,
If you carry woman like shoka,
Bridge
For your head oh,
Oh St Maria,
Dem call you Delilah,
Say you no fit do me better,
(Melodic Vocals)
Second Verse
Watin you dey find dey go Zambiza
I am lose and far away,
Putti my phone on DND,
I don’t want no disturbance,
Girly wey I love,
Don lemme waka,
But I go wait for your call ajeh,
Till then I go coolu my mind,
With a bottle of wine,
For my liver gon,
Chorus
Omo make you hello hello me,
I’d be running running to you,
Coming coming through,
Many wey won do me corny too,
I don busti my liver,
From St Maria,
Down to my lavi da,
Bridge
For your head oh,
Oh St Maria,
Dem call you Delilah,
Say you no fit do me better,
KILLA
Written by: Collins Erete
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...