album cover
Not My Concern
85
Afro-Pop
Not My Concern was released on September 14, 2023 by RainLabs as a part of the album Not My Concern / Different - Single
album cover
Release DateSeptember 14, 2023
LabelRainLabs
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
ginius
ginius
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Georgina Baker
Georgina Baker
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
ginius
ginius
Mixing Engineer
Insvne Auggie
Insvne Auggie
Producer
Stephen Jersuit Benyah (Van Boied)
Stephen Jersuit Benyah (Van Boied)
Mastering Engineer

Lyrics

I found my peace I'm on my course
Who no sabi this thing no dey chop
If only them know wetin we cross
Them go jaiye Monday to Sunday round the clock
Them just go pop
Run it go
I found my peace I'm on my course
Who no sabi this thing no dey chop
If only them know wetin we cross
Them go jaiye Monday to Sunday round the clock
Them just go pop
Who say money no sweet
Who say the thing no be
Oluwa don complete
Everything don concrete
Who say money no sweet
Who say the thing no be
Oluwa don complete
Everything don concrete
See the blessing come like jara jara jara
Man no fit do yawa yawa yawa
We getting up the gwala gwala gwala
Its highly confirmed
What you do no my concern
See the blessing come like jara jara jara
Man no fit do yawa yawa yawa
We getting up the gwala gwala gwala
Its highly confirmed
What you do no my concern
So don't bring us your drama
We don't need your saga
Holiday we dey fly Botswana
Turning up all morning straight to sun up
We up till sun up
Who say money no sweet
Who say the thing no be
Oluwa don complete
Everything don concrete
Who say money no sweet
Who say the thing no be
Oluwa don complete
Everything don concrete
See the blessing come like jara jara jara
Man no fit do yawa yawa yawa
We getting up the gwala gwala gwala
Its highly confirmed
What you do no my concern
See the blessing come like jara jara jara
Man no fit do yawa yawa yawa
We getting up the gwala gwala gwala
Its highly confirmed
What you do no my concern
Written by: Georgina Baker
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...