album cover
SATURDAY
46
Afro-Beat
SATURDAY was released on December 13, 2024 by Buzz Nation Records as a part of the album SATURDAY - Single
album cover
Release DateDecember 13, 2024
LabelBuzz Nation Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Seyi Adeyeye
Seyi Adeyeye
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Marphy Jay
Marphy Jay
Producer

Lyrics

Ara mi ti wa Lona bringing some tools with me
Omo Ma le ju we making babies tonight
Quarter past two dem say your time don koja
Deep down dem want you
No lie oo no lie
Girl
They want you they want body
As you waka pass they turn ori
As your light dey rise they bow for you
Dem agenda no get levels scraps
Nasty Nasty
Funmi leyan kan baby
My heart Dey long for you
Give me some baby
Want that thing wey you get
Craving you lati saturday
Funmi leyan kan ni Sunday
They can't deny what they feel inside
Jealousy dey burn they catch fire
As your face shine dem no Dey like am
No stopping us now
Can't deny feelings for you feelings wey no get part two
Adam for the garden him still chop eve's apples
Buckle your shoes baby we getting tangled tonight! Yeh
Make I protect you turn yours wails to smile yeh
no lie oo no lie
Girl
they want you they want body
As you waka pass they turn ori
As your light dey rise they bow for you
Dem agenda no get levels scraps
Nasty Nasty
Funmi leyan kan baby
My heart Dey long for you
Give me some baby
Want that thing wey you get
Craving you lati saturday
Funmi leyan kan ni Sunday
My baby boo
My baby boo
Give me something
Ololufe mi Give me something
Written by: Seyi Adeyeye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...