album cover
Jesse
3
Music
Jesse was released on December 6, 2024 by Ployco as a part of the album SAP TALES Vol. 1 - Single
album cover
Release DateDecember 6, 2024
LabelPloyco
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Faizn
Faizn
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ayomide Okeowo
Ayomide Okeowo
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Genius Beats
Genius Beats
Producer

Lyrics

E get many kind of feeling wey make a man choke o
Make my eye soak
Sapa fit make a man lose him mind make a man loco o
Na why I boost my chasing
Remember days mo gan okada dey grammar school
When we no get money ama pomi sile
Alle vous to my fans eje ka se suru
I dey dey dey
On my way way way
Just grinding my pay pay pay
Jesse je
Make I go see money
Make I no see meme
Aje je
Oh mon bebe bae
I still dey owe one of my guys like 4k
But then real ones dey
Na why I no see meme
Je je
Come into my locations omo
And feel my rotation see
Na wetin I’m looking for omo?
Na peace of mind wey sup
Sometimes many people go still ask me
How I dey stay active
Make I no go lie I dey fall sometimes
But
Olaoluwa ni
Ni no fi bubble
Ni no fi gberi hustle mo Fi knuckle
Ni mo Fi running my race double double yh
Ni mo fi juggle
As I’m dropping the tunes won gbotun
Too many things eye see I no fit talk oo
I no fit talk oo yh
Na why I dey dey dey
On my way way
Just grinding my pay pay pay
Jesse je
Make I go see money
Make I no see meme
Aje je
Oh mon bebe bae
I still dey owe one of my guys like 4k
But then real ones dey
Na why I no see meme
Je je
On my way way way
Just grinding my pay pay pay
Jesse je
Make I go see money
Make I no see meme
Jesse je
Oh mon bebe bae
I still dey owe one of my guys like 4k
But then real ones dey
Na why I no see meme
Written by: Ayomide Okeowo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...