album cover
23FOUR
album cover
23FOUR was released on January 17, 2025 by aRENYE as a part of the album 23FOUR, Maverick! - Single
January 17, 2025
LabelaRENYE
LanguageEnglish
BPM111
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

On top the matter
Wey we dey solve
Contribution
No carry come
Sentimental
Ani ko le so
Competition
Boku
For Lagos
Loose to the rhythm
And
Let nobody
Brother
Bother
Your soul
Arise o compatriots
Nigerians
Call obey
To rep
For diaspora
Where bills
Wan
Make man
Gbess
If rabba
Dey
Or if
Rabba no dey
Shey na today
We go come
Back again
If maga pay
Or if maga
No pay
No problem
We go
Party all night
Long
Omo b
Wambi
Let’s
Talk
Shey you get
The formation
Everything
Na conene-
No be
Wetin
Ayra talk
Delay
No be
Denial
Denial
Na delay
Today
Na today
Mhm my
Baby
Show light
If rabba
Dey
Or if
Rabba no dey
Shey na today
We go come
Back again
If maga pay
Or if maga
No pay
No problem
We go
Party all night
Long
Written by: Tosan Arenyeka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...