album cover
Dem Bobo
5,328
Worldwide
Dem Bobo was released on April 12, 2011 by Knitting Factory Records as a part of the album Africa For Africa
album cover
Release DateApril 12, 2011
LabelKnitting Factory Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM87

Credits

PERFORMING ARTISTS
Femi Kuti
Femi Kuti
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Femi Kuti
Femi Kuti
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Sodi Marciszewer
Sodi Marciszewer
Producer

Lyrics

Yesterday, Dem tell us sey
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Oh Yes! Dem bobo!
(Dem bobo) Bobo your mama!
(Dem bobo) Bobo your papa!
(Dem bobo) Bobo your mama!
(Dem bobo) Bobo your papa!
(Dem bobo) Bobo your grandmama!
(Dem bobo) Bobo your grandpapa!
(Dem bobo) Bobo the market women!
(Dem bobo) Bobo you journalist!
(Dem bobo) The human right activists!
(Dem bobo) In the name of democracy!
(Dem bobo) Dem bobo your mama ahahaha ahaha!
For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Oh Yes! Dem bobo!
(Dem bobo) Bobo your mama!
(Dem bobo) Bobo your papa!
(Dem bobo) Bobo your mama!
(Dem bobo) Bobo your papa!
(Dem bobo) Bobo your grandmama!
(Dem bobo) Bobo your grandpapa!
(Dem bobo) Bobo the market women!
(Dem bobo) Bobo you journalist!
(Dem bobo) The human right activists!
(Dem bobo) In the name of democracy!
(Dem bobo) Bobo your mama
(Dem bobo) Bobo your papa!
(Dem bobo) Dem bobo your mama ahahaha ahaha!
Written by: Femi Kuti
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...