album cover
Shenshema
album cover
Shenshema was released on January 1, 1972 by Knitting Factory Records as a part of the album Shenshema - Single
ReleasedJanuary 1, 1972
LabelKnitting Factory Records
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Shen shenma
Hey!
Wetin shen shenma mean, wo
I go tell you, wo
I go tell you, wo
I go tell you, wo
You go hear am, wo
You go hear am, wo
You go sing with me, wo
You go sing with me, wo
Shen shenma, wo
Shen shenma, wo
Shen shenma, wo
Shen shenma
Shen shenma, wo
Shen shenma, wo
You be white, wo
You start, you no dey start
Dem dey push you all over
Dem go see you be shen shenma
Shen shenma, wo
Shen shenma, wo
Shen shenma
Shen shenma, wo
Shen shenma, wo
You be black man
You no dey think like black man
You dey do like white man everyday
You be shen shenma, wo
Shen shenma, wo
Shen shenma, wo
Shen shenma
Shen shenma, wo
Shen shenma, wo
You be woman
You dey bleach yourself everyday
You forget say you be black woman
You be shen shenma, wo
Shen shenma, wo
Shen shenma, wo
Shen shenma
Shen shenma, wo
Shen shenma, wo
You be woman
You dey use wig everyday
You forget say you get black hair forehead
You be shen shenma, wo
Shen shenma, wo
Shen shenma, wo
Shen shenma
Shen shenma, wo
Shen shenma, wo
Shen shenma
Shen shenma, wo
Shen shenma, wo
Written by: Fela Kuti

Loading...