Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Serllin
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Godswill Ibiteme Igbikbo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Niphkeys
Producer
Lyrics
[Intro]
Ehh Serllin
Niphkeys
[Verse 1]
See the work still dey pay
Confirm am
BTC come you dey observe am
Sleeplesss night, evil received you deserve am
Stop sleeping
Wake up
Copy and paste, send address
BTC sure (Eh sure)
Coinbase sure (Eh sure)
Consignment sure
[Chorus]
So
IG, dating, Telegram, which one you dey do?
Impersonating loading na TikTok I dey do
See, no go cast your work
They go rebel you
They go rebel you
Billing, billing, billing
[Bridge]
Twinkle, twinkle, little star
How I wonder what you are
Can you give me update?
Like a diamond in the sky
Update for what?
Update for binary
Binary for what?
Binary for BTC
[Verse 2]
Ouu, sub for me
You say you no go sub for me
Chei
On hotspot, you say you no go on for me
[Verse 3]
I no know say Canadian loud sef eh dey high ṣa
Wen I see fine girl, me I dey shy ṣa
Leave Precious, let's talk about Aisha
I dey give her doggie every night I dey try ṣa
Wey that fine girl wey dey form make you call her
I be bad guy, me I be baller
I dey play ball like Messi, I be footballer
Make we praise God, Hallelujah, Hosanna
[Chorus]
IG, dating, Telegram, which one you dey do?
Impersonating loading na TikTok I dey do
See, no go cast your work
They go rebel you
They go rebel you
Billing, billing, billing
[Bridge]
Twinkle, twinkle, little star
How I wonder what you are
Can you give me update?
Like a diamond in the sky
Update for what?
Update for binary
Binary for what?
Binary for BTC
[Outro]
See the work still dey pay
Confirm am
BTC come you dey observe am
Sleeplesss night, evil received you deserve am
Stop sleeping
Wake up
Written by: Godswill Ibiteme Igbikbo
