Credits
PERFORMING ARTISTS
Rapkheengx
Performer
Manajan Kida
Remixer
COMPOSITION & LYRICS
Umar Abdullahi Gomna
Songwriter
King Bawa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Manajan Kida
Producer
Lyrics
#INTRO
(Maanaaa, the beat maker)
Who be that
Yoh
Rapkheengx Sarki
Wayyo
Brotherly
#VERSE
Where dem paraa boys?
Make dem pull up now, make we shut down place (Who be that!), ehh
Old taker don take, many things dey my mind wey ah go like do (Skrrr), ehh
Bring Hennessy, make ah burst everywhere now make dem see, ehh
As e dey be, e get as e go be na to order Turkey (Order Turkey)
Mr. DJ (DJ)
Play me Dorime (Dorime)
Anytime we ball inside the party dey call me Osimhen
Order three Prado’s with five bouncer’s on a freaky Friday
Spend two milli-milli for my ex wedding, no worry the money dey
#CHORUS
Paraa dey body, anytime I see money
Ah dey hustle on gee, me no get time for konji
Never sleep on duty, active like a vigilante
As old taker don take, he don go carry Anty
#HOOK
If you no get money, no put body
Make u rest, ‘Cause paraa dey body
Paraa dey body
Paraa dey
Paraa dey body
Paraa dey
Say, paraa dey body
Paraa dey
Paraa dey body
Paraa dey (Dey, dey, dey, dey)
#VERSE
If you no get money no put body
See the boys don high like dem put codiene
Munbasu update, sai su copy
And apparently doing that 2/40
Mugun flexing muke da flenjo
Paraa dey body I want to enjoy
All your banny’s I carry them join
Eh, muneh muke baa-ba-basu tension
Aii, sipping on Despi-Desperado
Minding my business and bag oh
Baruwanmu da espiraco
Li-light up the place wey we dey spark oh
Aii, Nm munfito dole su saara
Chachan baki kawai su chaara
Ka san bamu harka da yara
As you can see, Mallam boys dey Paraa (Wayyo)
#CHORUS
Paraa dey body, anytime I see money
Ah dey hustle on gee, me no get time for konji
Never sleep on duty, active like a vigilante
As old taker don take, he don go carry Anty
#HOOK
If you no get money, no put body (No go put body oh)
Make u rest, ‘Cause paraa dey body! (Ajé, paraa dey)
Paraa dey body
Paraa dey (Paraa)
Paraa dey body
Paraa dey (Paraa)
Say, paraa dey body
Paraa dey (Paraa)
Paraa dey body
Paraa dey (Dey, dey, dey, dey, (Paraa dey))
#BRIDGE
(Anytime I see money)
(Me no get time for konji)
(Active like a vigilante)
(He don go carry Anty)
#OUTRO
(Manaja, on the mix)
Written by: King Bawa, Umar Abdullahi Gomna

