album cover
Omotena
641
Afro-Pop
Omotena was released on March 31, 2023 by Big youngin's as a part of the album Omotena - Single
album cover
Release DateMarch 31, 2023
LabelBig youngin's
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Able Chidera Anuba
Able Chidera Anuba
Songwriter

Lyrics

I don't know what you did to Me
Tell me what I'm not just doing
Right yeah
I don't know what you did to Me
Tell me what I'm not just doing
Right yeah
Baby jen kpo kpo kpo
Oti sun jogodo
Call me from magodo
Popo be the popopo
I no wan know know know
Popo be the kokoko
Omo girls dem know o
In my four in my four
In my four matic
Bring your back
Make it clap Like a bombastic
Baby Jo baby Jo baby jogodo
Make it fast me I no wan dey Slogodo
Who be that way dey
Look me Like okpolo
Shemi gan inu mi baby ogbono
This your back e be like e be My color
Oma kpo
Oma kpo
Oma kpokoro
This your loving dey make man Dey jogodo
No dey waste time make I no Go slogodo
Anytime wey you want
I be commodore shawty say
Go low go low
Omotena whine she dey go low
Party for the night no do solo
Anywhere you go we go follow
Konakata konakata this your
Back want to make a man to go Gagaga
Konakata konakata this your
Back want to make a man to go Gagaga
Konakata konakata this your
Back want to make a man to go Gagaga
Konakata konakata this your
Back want to make a man to go Gagaga
Pele o
Pele o
No dey do like you be cele oo
Cele o
Cele o
Now I dey hear she get belle o
Shawty don't go we go dey Follow
Anywhere you go you be my Motto
Anytime i call you be at home o
Shawty don't go
Shawty don't go
Konakata konakata this your
Back want to make a man to go Gagaga
Konakata konakata this your
Back want to make a man to go Gagaga
Konakata konakata this your
Back want to make a man to go Gagaga
Konakata konakata this your
Back want to make a man to go Gagaga
Written by: Able Chidera Anuba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...