album cover
Slay Queen
22,453
Worldwide
Slay Queen was released on April 30, 2018 by Bytetunes Music as a part of the album Slay Queen - Single
album cover
Release DateApril 30, 2018
LabelBytetunes Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sista Afia
Sista Afia
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Sista Afia
Sista Afia
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Willis Beatz
Willis Beatz
Producer

Lyrics

[Verse 1]
I be my slay queen but I dey my one corner
Me npɛ me hɔ asɛm, I dey cut my coat to fit my trouser
Me I be my boss chick oo and I spend my own dollar
But if you come test me, ebi there I go show you true colour
[Verse 2]
You'll be there I go throw you bill
Friday night you go make I feel
But as far as money dey there
Bra Playboy you go make I chill
You'll be there I go throw you bill
Friday night you go make I feel
But as far as money dey there
Bra Playboy we go chill till till
[Chorus]
You go scream
Ajeiii ajeiii ajeiii
Ajeiii, hwɛ deɛ slay queen ayɛ me aa
Ajeiii ajeiii ajeiii
Ajeiii, hwɛ deɛ slay queen ayɛ me aa
[Verse 3]
You say you want big boobs kyerɛ me sika yi na me nkyerɛ wo ɔdɔ dɔ dɔ
Wei deɛ ɛyɛ asoboɔkyerɛ
Me di me nsa awo ne ni sei sɔ sɔ sɔ
Why you dey cry?
Me ba abɛ pia wo atiko mpo si kɔ kɔ kɔ
Apuskeleke wo sika no bɛsa na ɛbɔ hɔ
Eii I go drain you like water
I go make you scream say ma'bɔka
Everyday you go change my wardrobe
Shoes and bags, you go change my car
Eii I go drain you like water
I go make you scream say ma'bɔka
Everyday you go change my wardrobe
Shoes and bags, you go change my car
[Chorus]
I go make you scream
Ajeiii ajeiii ajeiii
Ajeiii, hwɛ deɛ slay queen ayɛ me aa
Ajeiii ajeiii ajeiii
Ajeiii, hwɛ deɛ slay queen ayɛ me aa
[Chorus]
I be my slay queen but I dey my one corner
Me npɛ me hɔ asɛm, I dey cut my coat to fit my trouser
Me I be my boss chick oo and I spend my own dollar
But if you come test me, ebi there I go show you true colour
[Verse 4]
You'll be there I go throw you bill
Friday night you go make I feel
But as far as money dey there
Bra Playboy you go make I chill
You'll be there I go throw you bill
Friday night you go make I feel
But as far as money dey there
Bra Playboy we go chill till till
[Chorus]
I go make you scream
Ajeiii ajeiii ajeiii
Ajeiii, hwɛ deɛ slay queen ayɛ me aa
Ajeiii ajeiii ajeiii
Ajeiii, hwɛ deɛ slay queen ayɛ me aa
I go make you scream
Ajeiii ajeiii ajeiii
Ajeiii, hwɛ deɛ slay queen ayɛ me aa
Ajeiii ajeiii ajeiii
Ajeiii, hwɛ deɛ slay queen ayɛ me aa
Written by: Sista Afia
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...