Credits
PERFORMING ARTISTS
Godswill James
Accordion
COMPOSITION & LYRICS
Godswill James
Lyrics
Ocha Manenos
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Ocha Manenos
Producer
Lyrics
Mary you been know
This your baby boy
Go one day walk on water
Mary you been know
Say this your baby boy
Go save our sons and daughters
You been know
Say this your baby boy
Go one day make us new
This pikin wey you deliver
He don deliver you
Mary you been know
Your baby na Elyon
Your baby na Adonia
Your baby na Onyoma
Your baby your baby yeah…
Mary you been know
Your baby na Adonia
Your baby Dey hold my hand
Your baby Dey hold me tight
Mary did you know know know
Mary you been know
Your baby Dey hold me tight
He no never let me down
He hold me he hold my hand
He hold me closer closer
Mary you been know
Your baby Dey Favour me
Your baby Dey pull me through
He no let me fall down
He no let me fall down
Mary you been know
Written by: Godswill James, Ocha Manenos