album cover
OWO DA
7
Afro-Beat
OWO DA was released on December 21, 2024 by Kings Record as a part of the album OWO DA - Single
album cover
Release DateDecember 21, 2024
LabelKings Record
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Boi Ranky
Boi Ranky
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Onah Godwin Apeh
Onah Godwin Apeh
Songwriter

Lyrics

jamalo owoda
no dey play with my raba
ma gbemi debe
you see that am counting paper
polion Van I no cap
e plenty no tell olokper
say how dey weather
is cold but no time for codule
life been no easy
I swear
I been the fight all my fears on a low
which one I go tell wetin life show me and my carters
so anytime wey I dey down I roll one
I puff I pass I write one
my **** wey dey wish me good
I pray make them see what they wish me
mhen I've been drawn in my tears
and I've been fighting the demons
the struggle na must
and the money na sure
I no fit settle for less
am facing my fears
now am counting my blessings
no be one
no be two
that be reason am singing
tell my mama say nothing fit shake me
can't you get what am saying
mhen I've been drawn in my tears
and I've been fighting the demons
the struggle na must
and the money na sure
I no fit settle for less
am facing my fears
now am counting my blessings
no be one
no be two
that be reason am singing
tell my mama say nothing fit shake me
can't you get what am saying
they wish I was Lost
they wish I was gone
they bring out their gun
and they put me for run
aaaaa
they want make I die
sugbon Olorun ja fun mi
as long as am counting my paper
nothing concern me
mhen I've been drawn in my tears
and I've been fighting the demons
the struggle na must
and the money na sure
I no fit settle for less
am facing my fears
now am counting my blessings
no be one
no be two
that be reason am singing
tell my mama say nothing fit shake me
can't you get what am saying
mhen I've been drawn in my tears
and I've been fighting the demons
the struggle na must
and the money na sure
I no fit settle for less
am facing my fears
now am counting my blessings
no be one
no be two
that be reason am singing
tell my mama say nothing fit shake me
can't you get what am saying
Written by: Onah Godwin Apeh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...