album cover
High Riddim
113
R&B/Soul
High Riddim was released on December 27, 2024 by Jugo Aces Music as a part of the album Shades Of Aces
album cover
Release DateDecember 27, 2024
LabelJugo Aces Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Jephter Ugochukwu Lawrence
Jephter Ugochukwu Lawrence
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tonero 2Hot
Tonero 2Hot
Producer

Lyrics

It's too hot o
Oh naa
Oh oh na na
Oh lo lo lo
Jugo Aces
On God
Everyday I feel blessed
There's no contest
Every single day we all be running a race
Me I no go fit to run
Another man race
So you see me rolling
Slow and steady in my pace
Blow my trees in peace
Stay pon my lane
Bother nobody make nobody bother me
No matter the attention me just wan dey at ease
Sweet fine boy wey dey drip with steeze
I dey give dem vibes I'm the Vibes Convener
This gbedu dey enter medulla
Dey high me like coke and I be their dealer
Let's go crazy on the dance floor
Dem no see me coming I'm like Jonn Cena
Spit fire like I be Godzilla
Yawa don gas now
Gbedu don cast now
Make everybody dance now
Oh
This gbedu just dey high me
(Dey go dey go dey go)
And I can't get enough of it
(Enough can't get enough)
I feel like I'm addicted
(Addicted I'm so addicted)
Cos I can't get enough of it
(Enough can't get enough)
Enough of it
Step ina da dance place
Whine ya waist to the rhythm and bass
Sweet melody wey fit make a man craze
Abegi Dj make e dey pon repeat
All night long
Make you Whine ya waist
Take it down low bring it up to the top
Make it roll slow make it drop pon the bop
Bodies banging plenty money spending
Ina da club
I dey give dem vibes I'm the Vibes Convener
This gbedu dey enter medulla
Dey high me like coke and I be their dealer
Let's go crazy on the dance floor
Dem no see me coming I'm like Jonn Cena
Spit fire like I be Godzilla
Yawa don gas now
Gbedu don cast now
Make everybody dance now
Oh
This gbedu just dey high me
(Dey go dey go dey go)
And I can't get enough of it
(Enough can't get enough)
I feel like I'm addicted
(Addicted I'm so addicted)
Cos I can't get enough of it
(Enough can't get enough)
Enough of it
Okay
Written by: Jephter Ugochukwu Lawrence
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...