album cover
Rail
3
R&B/Soul
Rail was released on January 17, 2025 by 3kene as a part of the album Conflicts of Interest - EP
album cover
Release DateJanuary 17, 2025
Label3kene
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM69

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
3kene
3kene
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Joseph Chikak
Joseph Chikak
Composer
Ekene Ogbogu
Ekene Ogbogu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
RayTheBoffin
RayTheBoffin
Producer, Mastering Engineer

Lyrics

Realize!
See the matter e wan carry me away oo
Make i dance my dance make i no craze oo
Omo i dey feel some type of way oo
Give me spliff so i fit to play oooh
Baby why are you calling by this time of the day
I don't need your love today or maybe I do so another girly on the way
E join for the matters wey wan put me on a rail
I say Eyyyy
Cast all your cares, it's a rave
Tell whoever to their face say e don tey wey you bin dey say
Time don reach for my case
Wetin dey play
We don dey wait
Time don reach for my case
We don wait
Wetin dey play?
See the matter e wan carry me away oo
Make i dance my dance make i no craze oo
Omo i dey feel some type of way oo
Give me spliff so i fit to play oo
Baby why are you calling by this time of the day
I really don't need your love today or maybe i do so another girly on the way
E join for the matters wey wan put me on the rail
Written by: Ekene Ogbogu, Joseph Chikak
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...