album cover
You Cannot Stop The Boy
1
Hip-Hop/Rap
You Cannot Stop The Boy was released on December 11, 2024 by Jiggy Forever Records as a part of the album You Cannot Stop The Boy - Single
album cover
Release DateDecember 11, 2024
LabelJiggy Forever Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
Joey Orleans
Joey Orleans
Performer
Wilson Teiquaye Joshua
Wilson Teiquaye Joshua
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Wilson Teiquaye Joshua
Wilson Teiquaye Joshua
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Beats Designer
Beats Designer
Producer

Lyrics

You cannot stop the boy I dey do what I want and I stop when I feel like
You cannot stop the boy I dey move when I want and I stay when I feel like
I got too much to prove I go prove when I want and I won't when I feel like
I got too much to say I go talk when I want shut up when I feel like
This
That
Make I move or relax
That's on me
Live my life like I'm a boss
Lowkey if you see sef you go shock
How I speed if I tell you you go trust
If I talk you sef your mind it go burst
Joey you wey sing this one? of course
No need no label make it come endorse
We know the work make them all commot
Soon go get people wey go want support
Make them go ask Kofi Yoghurt
Tell the vision I dey forsee
That be the wave I dey on sea
Showing tension look how I speed
What I dey crave dey overseas
Them dey mention them dey want beef
Put them in graves cause them no want live
Evergreen life look at my leaves
Taking over me be the chief
Whole lotta thieves I be police
Policing all these ****
Them de act like say them be the realest
Always talking like say them be the baddest
Them dey rush like say them be the illest
I be sick and tired of all these ****
Dema opinions always go be just useless
We dey stress on am we for act careless
If we for explain we for just say less
Wɔn pɛ sɛ wɔn di wɔn ho to to yɛn
Wɔn nnim sɛ yɛn na yɛ ma nu yɛ fɛ
Sɛ ye yi ya nni aa na wɔn afa ya kyi
Na wɔn a copy say it be dema thing
Them no really even sef dey think deep
If them know dema personality go sink like them shun
You cannot stop the boy I dey do what I want and I stop when I feel like
You cannot stop the boy I de move when I want and I stay when I feel like
I got too much to prove I go prove when I want and I won't when I feel like
I got too much to say I go talk when I want shut up when I feel like
Them dey talk
Behind my back
But God dey bless me for dema face
Them dey pretend like say them be fam but we know say all of them be two face
Yɛ nim deɛ wɔn ka wɔ ya kyi nyinaa it never dey shock me oh nah nah
**** sef na dwene sɛ wɔn wɔ yɛ side no saana
Them never dey for we
Okay still I dey wish them Godspeed
Mmrɛna ɛto deɛ ɛɛdin no then we still get hope say we go soon see
The end of the tunnel it go bee
We go soon laugh make them see wana teeth
The laughter sef e never go cease
It be there them go notice say we get peace
I dey need a mill I just dey feel like Meek
Blessed be the people wey be meek
Head to the top I dey at the peak
Stacking my cheddar up like a brick
Me ne me killers we all get stick
Afei wo suro haha you be bitch
You used to act like you always slick
Now you dey shiver sef if I flick
**** say me I no fit do shit
**** thought that I could only spit
I send a clear picture never glitch
I could give him a slap but I'm not Will Smith
It's a win or loss but it no be bet slip
This a new era page we dey flip
Finding the mysteries I dey dig
If I see am p3 then I dey pick
Them dey wait make I do then them go mimick
Trying to learn but them no be quick
Going on a mission
You cannot stop the boy I dey do what I want and I stop when I feel like
You cannot stop the boy I de move when I want and I stay when I feel like
I got too much to prove I go prove when I want and I won't when I feel like
I got too much to say I go talk when I want shut up when I feel like
We Out
Written by: Wilson Teiquaye Joshua
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...