album cover

Amen

924Pop2024
album cover
Amen was released on December 14, 2024 by Soundmiles as a part of the album Amen - Single
ReleasedDecember 14, 2024
LabelSoundmiles
LanguageEnglish
BPM70
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Make a way for me
Make e be for me
Baba reason me
Baba reason me
Make a way for me
Enemies them day, I no send them fool
Me I want money, make I belle full
Baba reason me, make the money come for me, I know what day bother x2
Only you I know, only you I call steady ,I know want day bother nobody
Things on things on my mind
Many things bother man.x2
Yarobi, Yarobi
(Oshey baba oh)
Alahuma you Bless my need
(Darigimi oh)
Money go come aje
Blessings upon blessing
Because I pray all day
Say amen ,say amen
As I day pray you say amen
Say amen ,say amen
As I day pray you say amen
On my knees call on jah
(Darigimi me oh)
As I day pray you say amen
Say amen ,say amen
As I day pray you say amen
On my lane I hustle
I know dey send nobody
Folake know reason , if I know send you babe
Steady grinding all dey just to make that money
Make I know go run broke. That know funny
I dey try, dey try, make my hustle know go invain
Baba hear me oh No put me to shame
Make the money come.
Make I balling everday
Make I know g0 fall, enemies dem day
I day call on jah
Nobody but you
Baba reason make I no be ju
Hear my sound, make e be for me
Make you reason me. Make u run my p
Say amen ,say amen
As I day pray you say amen
Say amen ,say amen
As I day pray you say amen
On my knees call on jah
(Darigimi me oh)
As I day pray you say amen
Say amen ,say amen
As I day pray you say amen
Written by: Yungbmiles

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...