album cover
Champion
album cover
Champion was released on February 19, 2021 by Crux Global as a part of the album Truth
AlbumTruth
February 19, 2021
LabelCrux Global
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Eheyi, ehe eh, ehe, Jahboy eheyi (teni alade) ehe eh, (wonane) ehe, eh eh eh
Chale make I tell you now wetin wey my eyes don see for the street my brother life ino be easy oh
Chale make I tell you now wetin wey my eyes don see for the street my brother life ino be easy oh
But still am a champion yeah no matter what I keep on moving on yeah
You know am a champion yeah no matter what I keep on moving on yeah eh eh
Always on my grind I dey hustle (hustle) never look no body never trusting (trusting) , every body talking but they capping (capping) when I get the money then they hurting (hurting)
I wanna be the best am never joking (joking), always keep my head above the ocean (ocean), I don't wanna lose so am focused (focused), always on my grind never low cost (low cost) eh eh eh
Chale make I tell you now (tell you) wetin wey my eyes don see (tell you) for the street my brother life ino be easy oh (yeah)
Chale make I tell you now wetin wey my eyes don see for the street my brother life ino be easy oh
But still am a champion yeah (yeah yeah) no matter what I keep on moving on yeah (you know am a champion)
You know am a champion yeah (yeah yeah) no matter what I keep on moving on yeah (ne me dzo ke me va)
No be say I dey talk too much look into my eyes you go see who talk , many people gone to dey look cool jobs , every thing I do say I do too much
How to get the money be the matter always on my hustle make I shatta, say they want to see me under water so I dey my lane I never suffer
Cause life no be easy, every body pray for your season, wetin I do make you free me , why you dey hate for no reason eh eh
Life no be easy, every body pray for your season, wetin I do make you free me , why you dey hate for no reason eh eh
You know am a champion yeah (you know am a champion, yeah am a champion) no matter what I keep on moving on yeah (you know am a champion)
You know am a champion yeah (yeah am a champion) no matter what I keep on moving on yeah (you know am champion,)
Ne me dzo ke me va, eh
Written by: Wisdom Ewordu Yirenkyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...