album cover
Like Me
85
World
Like Me was released on December 27, 2024 by BadBoi Ace Entertainment / Under Exclusive License To FPR Distro as a part of the album Like Me - Single
album cover
Release DateDecember 27, 2024
LabelBadBoi Ace Entertainment / Under Exclusive License To FPR Distro
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

PERFORMING ARTISTS
ios szn
ios szn
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olabamiji Tobiloba Usman
Olabamiji Tobiloba Usman
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Drimzbeat
Drimzbeat
Producer

Lyrics

**** weh no like me
Hang around with **** whey no like me
Talking shit about me
When dem see me for real life they wanna prettymike me
I don't take it lightly
I don't think is nice thing
E dey make me panic
Why you **** strike me
Dem put calabash for my head dem wan monetize me
Dem say i do this i do that
No be me sabi pass
I no even sabi jazz
Anu sha ni mo ri gba
Dem say I do this I do that
No be me sabi pass
I no even sabi jazz
Anu sha ni mo ri gba
Nah why I dey for my team I no dey their caliber
Anything you sow you know say you go reap ham
I just wanna sing for ya
I get God emi o fo ya
Dem no mind make dem push me to the wall
Won ni ko ye kin kan ra
Sometimes I just wanna cruise all night
Me and you no get quanta
Without you i feel better
Dem no mind make dem take all of my shine won ni ko Ye kin gara
I get brother whey dey show me love
Other ones dey bite me
You never hold me down for once, why you con dey Famz mi
Still I pray for my enemies
Guide for my family
Some wanna judge my step fvck with my mentality
Nah why I dey they on my canabis
Coz this life nah vanity
Dem say I do this I do that
No be me sabi pass
I no even sabi jazz
Anu sha ni mo ri gba
Dem say I do this I do that
No be me sabi pass
I no even sabi jazz
Anu sha ni mo ri gba
Nah why I dey for my team I no Dey their caliber
Anything you sow you know say you go reap ham
Written by: Olabamiji Tobiloba Usman
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...