album cover
Karishika
8
Afro-Beat
Karishika was released on December 21, 2024 by 6781576 Records DK as a part of the album Karishika - Single
album cover
Release DateDecember 21, 2024
Label6781576 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Credits

PERFORMING ARTISTS
PIP SHANE
PIP SHANE
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Tochukwu Prince Nwakaeze
Tochukwu Prince Nwakaeze
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
49 Beats
Mixing Engineer
Melaya beats
Melaya beats
Producer

Lyrics

Yhh whine that waiste
Karashika show me craze
Karashika brick and lace
Karashika oh
Holy ghost fire
Karashika whine that waiste
Karashika bend that waist
Karashika show me craze
Karashika brick and lace
Ahha
Wetin dey sup
Emi o for
Na me you dey call since
I no wan talk
Money involve
Ok put call
Transaction on a low since
Mommy who called
Henny one shot
Man's good work
Man so blessed
Nothing fit spoil
My genzy them lavish gon
Aunty abeg cook catfish for us
Make we chop
Life na for the living
Life can be deceiving
Love is all what we needing
Do more of giving the more you receiving
True Love is healing ahhha
Are you okay
I'm not okay oh
Just after you credit my opay and I'm okay
Oya Pkan pkan go lo
Open ko lo
Make I nack my kondo
Tear my polo
Aunty You dey make me kolo
Sing me solo
Anywhere you go I follow
Follow
Oh Pkan pkan go lo
Open ko lo
Make I nack my kondo oh
Tear my polo
Aunty You dey make me kolo
Sing me solo
Anywhere you go I follow follow
Karashika whine that waist
Karashika bend that waist
Karashika show me craze
Karashika brick and lace
Karashika oh
Karashika holy ghost fire
Karashika whine that waist
Karashika bend that waist
Karashika show me craze
Karashika brick and lace
Lace wait
Holy ghost fire
Holy ghost fire
Karashika whine that waist
Karashika bend that waist
Karashika show me craze
Holy ghost fire
Holy ghost fire
Karashika whine that waist
Karashika bend that waist
Karashika brick and lace lace
You know say I no dey in the mood
But aunty see your size
Do you realize you want to take my life
And I don't even mind
You mine
Your body civilized and you healing lives
Let's go on ride
We up for life
Let's enjoy the life
And They can't stop us now
Real life
Oh baby blind me with your body
Normally I no dey even see anybody
Do re mi fa so la ti I be their alhaji
The real alhaji
Call me their daddy
Oh baby blind me with your body
Normally I no dey even see anybody
Do re mi fa so la ti I be their alhaji
The real alhaji
Call me their daddy
Oya Pkan pkan go lo
Open ko lo
Make I nack my kondo
Tear my polo
Aunty You dey make me kolo
Sing me solo
Anywhere you go I follow
Follow
Oh Pkan pkan go lo
Open ko lo
Make I nack my kondo
Tear my polo
Aunty You dey make me kolo
Sing me solo
Anywhere you go I follow follow
Karashika whine that waist
Karashika bend that waist
Karashika show me craze
Karashika brick and lace
Karashika oh
Karashika holy ghost fire
Karashika whine that waist
Karashika bend that waist
Karashika show me craze
Karashika brick and lace
Lace wait
Holy ghost fire
Holy ghost fire
Karashika whine that waist
Karashika bend that waist
Karashika show me craze
Holy ghost fire
Holy ghost fire
Karashika whine that waist
Karashika bend that waist
Karashika brick and lace lace
You know say I no dey in the mood
But aunty see your size
Do you realize you want to take my life
And I don't even mind
You mine
Your body civilized and you healing lives
Let's go on ride
We up for life
Let's enjoy the life
And They can't stop us now
Real life
Written by: Tochukwu Prince Nwakaeze
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...