album cover
By the Way
Afro-Beat
By the Way was released on November 26, 2024 by 333riller as a part of the album Lemonade - EP
album cover
Release DateNovember 26, 2024
Label333riller
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

PERFORMING ARTISTS
333riller
333riller
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Temitope Lawal
Temitope Lawal
Songwriter

Lyrics

Baba
Oh oh, higher
Originally I no ment o
Na condition make crayfish bend o
I day do my thing I no relent oh oh oh
Mon le eku si won dem serpent o
And by the way, ain’t no body wey
Fit touch wetin the lord don anoint
That is by the way, ororo day my head
Oluwa333riller call me ahead ahead
No be sprint but na marathon
I hear go guess what mo de gbera tan
Ina nepa tan mulo yea oti tan
I been telling y’all nigg*s that it’s my turn
Yea it’s my turn,telling y’all, y’all, y’all.
And you know how I roll, Ama indoors baby I’m indoors working
And when it’s time to go, me I go find money I no day lazy
Tell me how you like me now
Shey na back then Tope or na 333riller now
And my city love me like their Governor
Somebody tell em say ko somo na
ko somo na
Nfana ibaga
Never give another man yawa
Be the reason why I say Nfana ibaga
No man can curse
Nfana ibaga
never give another man yawa
Be the reason why I say Nfana ibaga
No man can curse
No man, no man can curse
Who God has blessed no man can curse
No man can curse
Who God has blessed no man can curse
Loke Loke loke
loke loke loke
loke loke loke
Who God has blessed no man can curse
Written by: Temitope Lawal
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...