album cover
Purpose
55
Music
Purpose was released on January 2, 2025 by Shush Entertainment as a part of the album Now or Never
album cover
Release DateJanuary 2, 2025
LabelShush Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Miyaki
Miyaki
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Miyaki
Miyaki
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
SEI
SEI
Producer

Lyrics

Hey siri I dey think too much right now
Shey you go fit call God for me (calling God Almighty)
Lord give me purpose make I know where me I'm going
Where we are going where we are going

Train no dey stop hm me a for chase it
Pain no dey stop hm me a for embrace it
Wetin dey sup hm no time wasting
You see the trouble wey we facing
Girliiiiiee
See the things wey we go through oh my darling
The things wey we do for the money
We living through regardlessly
Medawase
Lord give me purpose make I know where me I'm going
Where we are going where we are going (going)
Lord give me purpose make I know where me I'm going
Where we are going where we are going (going)
Lord give me purpose make I know where me I'm going
Where we are going where we are going
Lord give me purpose make I know where me I'm going
Where we are going where we are going (going)
Peace and love to the elderly
Automatically manually
Things we doing annually
Praying for so many mentally ooh nobody specially
Don't wish hell on me don't ring your bell on me
You see the liability agility and the ability
You see the tranquility durability and the negativity
So many diversities insecurities
Oh Lord come sugar my tea
Lord give me purpose make I know where me I'm going
Where we are going where we are going (going)
Lord give me purpose make I know where me I'm going
Where we are going where we are going (going)
Lord give me purpose make I know where me I'm going
Where we are going where we are going
Lord give me purpose make I know where me I'm going
Where we are going where we are going (going)
Hmmm hmmm hmm
It's now or never hmmm
It's now or never Miyaki coming forever
SHUSH
Written by: Meiyaki Salman Mamud
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...