Credits
PERFORMING ARTISTS
Thamarvel
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Rotimi Tosin Iyanuoluwa
Songwriter
Lyrics
Ema riran wo
Ema riraaan wo
Ema riran wo
Ema riraaan wo
Geskia geskia, boomba
Wrong decisions, e Dey pain me gidi gan like incision
I need a way out, I need description
If e go be drug omo I need prescription
I don Dey smoke porli, friends with dealers
This matter don Dey turn to me sinner
I don Dey scope olosho, give her the least bar
Tell her next day sey me I go wife am
Took a look inna mirror, wetin I dey See na the wrong decisions that I've made
I took a look inna me eyes, so many things are wrong me no fit lie
Somebody call 911, cause I gat a gun Me fit use am pon mi head
Somebody call my landlord o, tell her say na me give hin daughter that belle
Shebi I been Dey act like commando
Skin to skin tell her sey me go fit handle
Nothing that I can't do
Light her up like candle, give her the bambooo
But I for dey read my bible ooh ooh iye ooh ooh iye
Wrong decisions, e Dey pain me gidi gan like incision
I need a way out, I need description
If e go be drug omo I need prescription
I don Dey smoke porli, friends with dealers
This matter don Dey turn to me sinner
I don Dey scope olosho, give her the least bar
Tell her next day sey me I go wife am
I think I need to talk to a father, cause I got a confession
Good boy don turn badder
Gat a couple girls wey dey fall but I dey play with emotions
Good boy don turn badder
I been no dey roll, I don dey play with the jombo
Pass me the rizla make I roll you the choko
Papa call me one night e dey warn me for phone o
Be careful what you do, no dey carry oloshoooo
Fa Fa Fa Farabale omariranwo, listen well well, omo you go relate o
Farabale omariranwo
You are the product of the choices that you make o
Wrong decisions, e Dey pain me gidi gan like incision
I need a way out, I need description
If e go be drug omo I need prescription
I don Dey smoke porli, friends with dealers
This matter don Dey turn to me sinner
I don Dey scope olosho, give her the least bar
Tell her next day sey me I go wife am
Wrong decisions, e Dey pain me gidi gan like incision
I need a way out, I need description
If e go be drug omo I need prescription
I don Dey smoke porli, friends with dealers
This matter don Dey turn to me sinner
I don Dey scope olosho, give her the least bar
Tell her next day sey me I go wife am
Su su suka sounds
Written by: Rotimi Tosin Iyanuoluwa