album cover
No Way
6
Hip-Hop/Rap
No Way was released on December 31, 2024 by DDOT RECORDS as a part of the album Hot Cake - EP
album cover
Release DateDecember 31, 2024
LabelDDOT RECORDS
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM144

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
C4e & Rex
C4e & Rex
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Stanley Ehiemua
Stanley Ehiemua
Songwriter
Edose Eloebhose
Edose Eloebhose
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
C4e & Rex
C4e & Rex
Engineer

Lyrics

Ayy no way
No way no way
Over here we dey (we dey)(we dey)
(we dey)
Ayy no way
No way no way
Over here we dey (we dey)(we dey)
(we dey)
Ayy no way
No way no way
Over here we dey (we dey)
We dey pop moet(wait)
Ayy no way
No way no way
Over here we dey (dey)
We dey pop moet(wait)
Ayy no way
Na here we dey
I b talk say na men de run m
But you be think say na play
Everyday na holiday
24/seven dey pop shaye
I tipsy but I dey my lane
Too risky abeg no use me play
Tell me where the Bacardi at
Na there na the chikas dey
Abeg make dem give me one Hennessy
2benelin and one rosé
Anything when the don pablo say
Danburuba to all my pain
Many blessing that come my way
I hope I never see the day I fail
No way
Ayy no way
No way no way
Over here we dey (dey)
We dey pop moet(wait)
Ayy no way
No way no way
Over here we dey (dey)
We dey pop moet(wait)
Shokolokoloko bangoshe
Dan boroba
My down go Tay
Tryna get the money any way
Tryna get the money any way
Shokolokoloko bangoshe
Dan boroba
My down go Tay
Tryna get the money any way
Tryna get the money any way
Ayy no way (no way)
No way no way
Over here we dey (dey)
We dey pop moet (wait)
Ayy no way
No way no way
Over here we dey (dey)
We dey pop moet(wait)
Boy they thought they could change your life
Give you advice
Live on the edge like you rolling the dice
The Violins sounding a violent sound
Don't stick with your heart if you picking a side
Don't stick with your heart if you making choice
This road is a lonely
But everyone here
You better use your head waka my brother so that you yourself go fit still enjoy
Too many things on mind
So I'm always on my grind
Steady popping
Steady balling
**** hating from behind
Ass fat sitting on the range
On a high way no express
Ass fat sitting on the range
On a high way no express
Shokolokoloko bangoshe
Dan boroba
My down go Tay
Tryna get the money any way
Tryna get the money any way
Shokolokoloko bangoshe
Dan boroba
My down go Tay
Tryna get the money any way
Tryna get the money any way
Ayy no way
No way no way
Over here we dey (dey)
We dey pop moet(wait)
Written by: Edose Eloebhose, Edose Nathaniel Edose, Stanley Ehiemua
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...