album cover
Crazy
6
Afro-Pop
Crazy was released on January 3, 2025 by Vibez Nation RL as a part of the album Crazy - Single
album cover
Release DateJanuary 3, 2025
LabelVibez Nation RL
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bixxy
Bixxy
Accordion
Op Kelly
Op Kelly
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bixxy
Bixxy
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
KazeOne
KazeOne
Producer

Lyrics

Iwa tutu bi adaba
She no get stain Santorini (Santorini
When the angels wan present her
Dem bring her come with dorime
Beauty is hundred
E file fun omo mi oo
Thing wey u carry ah
E don dey cause kasala
See this your body ah
Just put it all on me oo
Since when you come my life
Everything smooth no corner
Jo mapami pami pami
I'm going crazy for real
Your loving Kon e dey make me crazy
Boshen shemi shemi shemi
Elohim
Gbami lowo omoyi
Body dey make me crazy
She be my thuraya
Tobadale ko gbemi saya
This your body na ijaya
Na u dey quench all my fire
She be like thuraya
Tobadale ko gbemi saya
This your body na ijaya
Na u dey quench all my fire
(op kelly)
When you Jade
For my Estate
All the guys going Loco
See you causing commotion
Body drive,see naa high way
Omo toh ta gan eh bi
One hundred
See body like bentayga
You dey quench Eh my fire
Pano pano oh
Call me egungun
Oh my Lagata
You be character
Fight for you gan
Kara karate
Oti balaga
Biggy biggy Balenciaga
All in order
No dey bother
Fly you across
All this borders
Cos boh shey N shey mi
Hey,I wanna spoil you
Jo mapami pami pami
I'm going crazy for real
Your loving Kon e dey make me crazy
Boshen shemi shemi shemi
Elohim
Gbami lowo omoyi
Body dey make me crazy
She be my thuraya
Tobadale ko gbemi saya
This your body na ijaya
Na u dey quench all my fire
She be my thuraya
Tobadale ko gbemi saya
This your body na ijaya
Na u dey quench all my fire
Written by: Bixxy
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...