album cover
IDENTIFY
16
Afro-Beat
IDENTIFY was released on December 16, 2024 by AKORINGBADE as a part of the album AKORINGBADE
album cover
Release DateDecember 16, 2024
LabelAKORINGBADE
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

PERFORMING ARTISTS
Oluwadamilola Aishat Tella
Oluwadamilola Aishat Tella
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oluwadamilola Aishat Tella
Oluwadamilola Aishat Tella
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Vibexq
Vibexq
Producer

Lyrics

Akoringbade oh oh
Uh yeah
Ijo wo la ma pade
I'd keep you company
Ijo Wo la ma pade eh eh yiyi
I'd keep you company
I only I only I only I
Identify with the vibe that's going
Identify with the vibe that's going
Can you see that we living so good
I only I only I only I
Identify with the vibe that's going
Identify with the vibe that's going
Wetin dey happen for yard wey Dey make them manya o
Wetin dey happen for town wey Dey make them para
You no fit do am alone sometimes you need your guys
And when e happen finish make you no Dey suprised
See I don try I for don manya o
E remain small I for don tire
Them wan try to put me for corner o
But baba God lolese lolese eh eh
I only I only I only I
Identify with the vibe that's going
Identify with the vibe that's going
Can you see that we living so good
I only I only I only I
Identify with the vibe that's going
Identify with the vibe that's going
Na why I like to Dey do my things on a low
Low low low o
24/7 I been down I been down on the road
Show some love and try to respect your neighbor
Na Baba God make we Dey pray make e bless our labour
See I don try I for don manya o
E remain small I for don tire
Them wan try to put me for corner o
But baba God lolese lolese eh eh
Written by: Oluwadamilola Tella
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...